- Lyrics
- Album list
2Face
-
Ihe Neme
Tuale Tuale (Tuale) I love you…I love you Thank you…thank you I love you Thank you Thank you Thank you Merci beaucoup Obrigado Gracias Dan keso
I love you Thank you Me I love the stereo To the people on stereo Make dem people no forget o Make dem dance like sey no tomorrow No be small thing To be giving all the people what them wanting Cos I know you know sey this na live show For sure e no be Eenie Minnie Manie mo Whether from Kano or from Toronto Shege yaro Nothing like gidigbo This jam that you feeling No be beans oh Cos in one time I go change the beat oh Abi no be change Wey you want? Change is always constant Omo change your style and change your pattern Sing ihe neme Ebelebe nya Something want to happen And its something I cannot tell you oh Cos its something very very heavy oh Ihe neme Ebelebe nya If there's something you want to do Make sure that W4, you got the control No time for story eh No time for story Sugar na jedi o Make sure you are ready? Make you no miss something eh No time for story Sugar na jedi eh Make sure you are ready? Make you no miss something eh I never see anything Them never know wetin you want Them never know what wetin wan touch them Wan hit them Want follow them No be small thing Find more lyrics at ※ Mojim.com We be giving all the people what them wanting Cos I know you know sey this na live show For sure e no be Eenie Minnie Manie mo Whether from Kano or from toronto Shege yaro Nothing like gidigbo This jam that you feeling No be beans oh Cos in one time I go change the beat oh ihe neme Ebelebe nya Something want to happen And its something I cannot tell you oh Cos its something very very heavy oh Ihe neme Ebelebe nya If there's something you want to do Make sure that W4 got the control No time for story oh No time for story Sugar na jedi eh Make sure you are ready? Make you no miss something No time for story Sugar na jedi eh Make sure you are ready? Make you no miss something eh Ebelebe nya ro Ebelebe nya ro oh Ebelebe nya ro Ebelebe nya ro Ebelebe nya ro Ebelebe nya ro oh Ihe neme Ebelebe nya Something want to happen And its something I cannot tell you oh Cos its something very very heavy oh Ihe neme Ebelebe nya If there's something you want to do Make sure that W4 got the control No time for story oh No time for story eh Sugar na jedi o Make sure you are ready eh? Make you no miss something No time for story eh Sugar na jedi eh Make sure you are ready? Make you no miss something eh
-
|